PreviousNext

PHOTOS: Omotola Storms London Looking Hot, Sexy, Stylish

By // ShowBiz | PHOTOS: Omotola Storms London Looking Hot, Sexy, Stylish
Email to a friend Plain text Print version // Font size: Decrease font Enlarge font

Do you have a story/gist for publication? Please email it to story@nigeriafilms.com


Lalaland | 6/8/2012 8:35:12 AM she appears to be wearing some kind of body form kit Reply this thread
ANNA | 6/8/2012 8:40:32 AM | QUEEN OFHEARTS/QUEEN OF AFROWOOD HA!!!! NFC she was SPOTTED O.Papparazis shld not fall her down abeg we knw she's a star unlike somepple wey go stand for road and pose with Z-LIST celebs thru PR using blackberry hahahahahah.Abeg come and learn abt what it takes to be SELF-MADE STAR.Omotola ROCK london town abeg,i even heard ur the most popular nollywood actress there hehehehhehehehe
Fake lalaland try harder abeg body form or bodyunform she looks good and natural.If she doesnt leave with it na all ya haters gon still hate.BTW NFC it's OSEXYNATION not the rhubbish u spelt.
lolo | 6/8/2012 8:45:18 AM | see how hotness dey evapourate for her body..class, sexy, height, size all checked n ticked very ok..n in order...omo sexy all d way
ANNA | 6/8/2012 8:46:34 AM | Lolo or be small thing o,na superstar be dat abeg hahahahahahahahaha
ANNA | 6/8/2012 8:51:37 AM | Check out the shoes na-LOUBS
The bag ko-LV
The earring ko-EXPENSIVE BLACK STUD.
The Pants-STRETCH PANTS!!!
Tell me one nollywood actress spotted like dis in London hahahahahahaha na to dey crash party hehehehehehe
cutie | 6/8/2012 10:09:35 AM | this omot na waw o how old woman like this go dey wear him pickin trouser ehh,,,the trouser no even size her see the front...see fold fold laps ,looks didgusting
lolo | 6/8/2012 10:18:40 AM | at least omot is not for sale..already married so ..a yummy mummy
amaka | 6/8/2012 10:22:19 AM | hehehe laugh one kill me die,see as she wear undersized pants with revealing body magic ,mgbeke woman.
crystal | 6/8/2012 11:28:31 AM | I noticed it dear, bt she rocks wwen compared wit Omoni, Kate, Chinyere Wilfred, Ngozi Ezeonu,Stella et al...lol
lolo | 6/8/2012 10:17:10 AM | hahaha yes o no one ..they are always spotted at a corner of a house in remote areas..suburbs..or at train stations
ANNA | 6/8/2012 10:33:43 AM | LOLO na real remote ad surburb area hahahahahahahahahahahah wannabes dem.
Lalaland | 6/8/2012 8:52:28 AM | For a mother of four she is downright gorgeous! So beautiful!
kokoqueen | 6/8/2012 9:23:30 AM | Why can't this woman spend money on her hair; see as she use N40 gel take patch patch d p**ny tail wey her daughter fix for am. I am very sure that she borrow Anna jeans wear; hehehe; this woman is a plus size and she and ini edo for go join adoara ukoh.The jeans come make her body get layers. There is noting sexy abt her; na her husband imagination and I dress better than her wen I was 16 and dt bag she is carrying is dam so outdated#buhehe
ANNA | 6/8/2012 9:49:25 AM | Kokomaid,na u sabi o.Not until omotola use OX-tail to conver her head ad face we'll knw she's rich.The hair brought out her gorgeous face,gel na #40 abi na even #10 she was SPOTTED.Abeg she is a sexy african woman o heheheheh.Kokomaid if na my jean aswear i'll be happy,ur jean common eve esin dey reject am.Abeg omotola if dat's d hair dat'l make haters rush out cos of ur success i or mind make u dey do the hair pls.
Adamu Garba | 6/8/2012 9:57:42 AM | Na her pikin jeans she wear? Habbaaaaa OmoT?
Hehehehehehehehehehehe!! Hahahahahahahahahaha!!
Hahahahahahahahahahaha!! Hehehehehehehehehehe!!
Adamu Garba's Wife | 6/8/2012 12:16:57 PM | sweety dont kill mi wiv lafta b4 i die hea sefff
Nneoma | 6/8/2012 10:30:45 AM | HEHEHEHEHE....abeg no killi me with too mucb laffings ooooo! stinginess no gud ooo! Hohohoho!
crystal | 6/8/2012 11:32:35 AM | heheheheheheh, u 2 are funny! u're quite correct, bt d reporter is on point, she dey try 4 a mother of 4...abeg pardon d hair, I'm sure tura hubby nd kids are on her mind plus how 2 impress on d red carpet!
kokoqueen | 6/8/2012 11:47:53 AM | hahahahaha@tura husband...but why e be say anytime wey omotola get opportunity to represent us for yankee she dey fup...for grammy she wear ash*w* dress, for london she wear ash*w* jeans,,,,na wa oo...as ini edo will say...she nor go fit hide old age....as for dt mumu ini, wetin married woman dey find for club...only she from church to club....i pity who call her wife...spit on her fat face for me lalaland
ANNA | 6/8/2012 1:11:37 PM | KOKOMAID Lemme ask one question.She disgraced in cally during grammys ohk we don hear.How come she still dey represent upon dat disgrace monkey,na so she go dey represnt us o.As for d hair u local kai it's summer u dont expect full weavons and all.Hair is packed as bun,all back during the summer.You dey london so abi u dey freeze for d river u dey live.
Angel | 6/8/2012 8:46:29 AM | Yes o, She is the Queen and She is the bomb.....you can use all the best of words to describe her.....She is Omotola Jalade (Omosexy). We love you as always. Alert me here in Lodon, if you want some flexing thing.
Nneoma | 6/8/2012 8:50:13 AM | LMAOOOOOOOOOOO....Abeg is Omotola wearing some kind of pampers or wat? Chei! some pple are trying soo hard to rock Genny's under 16 look, but try harder oo! bcos it isnt 4 eryone! Hehehehe, i guess she's wearing some sort of body magic to pack her squared padded over size nyash, LWTMBOOOO!
Angel | 6/8/2012 8:54:45 AM | Omosexy is not wearing pampers....You can not compare Omot with Genny, ok? Omosexy is a mother of four grown children and she is still very intacts, so She is still the Quenn and the Bomb
Lalaland | 6/8/2012 8:55:27 AM | She is a gorgeous woman with FOUR children and what she is wearing is suits her beautiful figure and shape. Hope you are seeing her WEDDING RING flashing for all to see! Genefhuckinve aint gonna get that ring she is dying to get! ahahhahahahaahhahaaaa!!!
ANNA | 6/8/2012 8:55:48 AM | Nneoma dont cosole urself abeg.Genny is dry as a stockfish,no yansh at all.Her trouses will fall without her using a belt for dat her bony waist and paper yansh.Yes omotola has big curves but guess what she has HEIGHT to pull it off.Let's say she is short u for get mouth but the height don cover am.She used bodymagic so what's there,even KIM K uses it.You nor suppose get mouth cos aytime geny land london na blackberry she dey use snap herself send to media houses.Stop comparing mother of four to 1 abeg.
Nneoma | 6/8/2012 9:05:57 AM | Stop consoling urself ooo! height or no height, Omotola is curveless. Besides is she d only married woman with children? Wat about Omoni Oboli & d rest of dem? Abeg, Omotola, try harder ooo! u re rocking a borrowed figure wich evn a blind man can see clearly witout glasses. Hehehehehe, ewoooo see d 3rd, 6th & 7th pix. Abeg no piss 4 body ooo! bcos if piss catch u with dis, na dyeeeee. LMAOOOO!!
ANNA | 6/8/2012 9:11:03 AM | CHAI see frustration hahahahahahahha.My dear tight pants or not,size 4 or 5 ,7 piss for body or ot.She was SPOTTED AS A SUPERSTAR like that hahahahahahahah,she was spotted with tight pants o hahahahahahhahahaah.Frustrations and pains o
Nneoma | 6/8/2012 9:21:28 AM | Hehehehehehe.....Anna no cry too much nah! na tru i talk. Even Omotola herslf go confirm wat i jst said. Am sure one of her paryer points b4 leaving will be 'God, abeg no let piss of shiit catch me oo!, bcos am about to imprison myself inside dis under size pants jst to show off'. Abeg, try harder ooo!
Nneoma | 6/8/2012 9:26:49 AM | ThankGod u evn cover dat ur toothpick leg, am sure with dis packed padded nyash, it wld have bn an eye sore.
ANNA | 6/8/2012 9:45:17 AM | GOD if na fatness go make me have a family and have the longest career in nollywood GOD MAKE me sef fat.
If na fatess go make me highest paid GOD MAKE me sef fat.
If na fatness go make me get haters beef my story GOD MAKE i fat.
If a fatness go make me spotted GOD MAKE i fat o.
God ig na fatess go make haters rush out cos of my story GOD MAKE i fat.
IF NA FATNESSMAKE DIS WOMA OMOTOLA SUCCESSFUL LIKE DIS GOD I NO MIND DIS KAIN FATESS O.
Nneoma | 6/8/2012 10:25:20 AM | LMAOOO....chei, see consolation, abeg no tink am too much, i no say ur omotorobo don fall ur hand, jst take heart and make sure u dnt go 2 bed dinnerless o! at least she was smart enuf to hide her broom stick luking leggs . Hehehehehehehe, kai! see pack of cellus 4 her amoeba looking laps. LWKM OO!
ANNA | 6/8/2012 10:43:02 AM | I don die see pains and agony on top person dey spotted hahahahahahahahahaah.I haff die o using laff to cover d tears and wishes and to console kai.Abeg lemme go nd tweet at my star mbok,God abeg gimme amoeba shape too o.Pls accept my sympathy i understand dat kai crying laff but u just have to let it out.There is nothing we can do abt omotola's shine u have to accpet our symphthy pls evenn in shame.Omotola me sef wants to be spotted hehehehe
Loret | 6/8/2012 10:49:41 AM | See hu dey talk monkey,hu go see on a gudday u nor rich inch of omosexy,see ur name alkaic,local n old name,na bush u com 4rm,u beta change d name 2 omobabe make u 4 get small level kk.
Marimarswth@t | 6/8/2012 11:18:26 AM | Loret kai! No dye biko try console yourself pls. As for Nneoma ehe try make you see am cos she is mmmmmuuaa extremely pretty and can never be compared to ur Omot. Far more better baby buhehehehehehehehe. Loret get urself some chilld water
Adamu Garba | 6/8/2012 9:50:47 AM | Oh nooooooooooooooo she fit waka so? Abeg O!
Hahahahahahahahahaha!! Hahahahahahahahahahaha!!
Hehehehehehehehehehe!! Hehehehehehehehehehehe!!
Debra | 6/8/2012 9:11:42 AM | Hahahaha laff wan tear my bottom
Debra | 6/8/2012 9:11:42 AM | Hahahaha laff wan tear my bottom
Nneoma | 6/8/2012 9:25:17 AM | Abeg no die oooo!!! Kwakwakwakwakwa......huhuhuhuhuhu...heheheheheh!!!
Adamu Garba | 6/8/2012 10:06:45 AM | Some people no even know wetin be Paparazzi sef
Hahahahahahahahahahaha!! Hehehehehehehehehehe!!
Hehehehehehehehehehehe!! Hahahahahahahahahaha!!
Kwa kwa kwa kwa kwa kwa!! Kekekekekekekekekekeke!!
ANNA | 6/8/2012 10:09:15 AM | Adamu so na Blackberry snap her ehn kwa,shey na blackberry.Any camera man wey spot u na papz.It doesnt have to be 2 or 3 as far as u were spotted.Aboki wetin u knw lol
Adamu Garba | 6/8/2012 10:58:22 AM | My sweetie Cutie Bbyyyyyyyy!!
Come see Monkey Jacket Oooo!
E be like waist Coat wen get sleeves
Hehehehehehehehehehehehe!! Hahahahahahahahaha!!
Hahahahahahahahahahahaha!! Hehehehehehehehehe!!
Charisma | 6/8/2012 11:50:17 AM | She looks sooo fly, badbelles go drink oshodi gutter water... d pant's a lil bit too tight but who cares ? no one could of looked better ..she rocks!
ANNA | 6/8/2012 12:18:05 PM | Charisma biko nu tell em.I see say d insult we dey give genny dey pepper body dat's why dem dey run their mouth hhahahahaahhahahahah kai pepper body o.Adamu d brainless aboki is just a retard
Marimarswth@t | 6/8/2012 10:02:33 AM | Nnoma chai chai chai, you rocks not Omotala because she is...... Who talk say she get shape? Take a look at those pics closely especialy that of her hips it looks as if its a jampacked trailer tyre wey no get smooth part buhahahahahahahahaha lolz.
NEUSE | 6/8/2012 8:53:47 AM | U are a makakwu,go and tell Omotorotoro to reduce her weight to fit in with the likes of Genny,Hally Berry, Kelly Rolland,Brandy and the rest.Been a mother is not an excuse,all in the lists are mothers.Her trouser wants to burst cos of her cellulite mussled thighs.Genny rocks.
ANNA | 6/8/2012 9:06:31 AM | HAHAHAHHAHAHAHAHAH u knw why i like u,u said the truth.Thank GOD u said omotola shld fit in....but my dear we dont wanna fit in, We dont want to be wannabes.Thank GOD u knw geevieve is a wannabe,always wanting to fit in with halleberry HAHAHAHAHA in her next life.Thank GOD u called american celebs but my dear omotola is a SELF-MADE AFRICAN STAR not an American,pple want to be like her after four kids.We like ehr fat..She is fat yet producers want her,she's fat yet she's d highest paid.Keep starvig there o.Genny that breeze is blowing away HAHAHAHAHAHAH. Genny fans thank GOD u admit she wants to fit in hahahahahah.If u look for fault in omotola it's ends up backfiring to u pple ahahahahahaha.
Nneoma | 6/8/2012 9:11:10 AM | Correct babes, infact ur head dey there. See her trouser was bust. She always disgrace herslef with her low fashion sense jst bcos she wnts to rock a figure she dosnt have. Abeg Omotorobo, pack well biko, if e no bi Panadol, e no fit be panadol.
crystal | 6/8/2012 11:25:42 AM | u luk gud OmoT, nfc tnx 4 dat coincise nd clear explanation * d sexiest of Nollywood mothers nd wife* nt d sexiest actress.
ANNA | 6/8/2012 12:05:59 PM | LMAO i knw u'll console and sympathize with urself.Ndo sorry o but heheheeheheheheheh eeyah kai such pains and malady it's a pity o
TT | 6/8/2012 8:46:04 AM | Her trousers look so skin tight it's almost like she cant walk properly I like her shirt and shoes but the jacket she wore is too small you can even see it through the way she keeps adjusting it and then the hair it's not done properly
ANNA | 6/8/2012 8:48:43 AM | Hey TT the hair is perfect.It's just a normal packed hair.As for the trouses dey are stretch pants dat is elastic.The blazer is meant to be small o.
Nneoma | 6/8/2012 9:00:03 AM | Her size 4 stretch pants no dey inside market?? Its obvious she's not evn comfortable waring it, she jst forced her self inside it. Abeg, carry ur packed nyash commot 4 road joor, duhhhhhhhhhhh!!!
Debra | 6/8/2012 9:13:58 AM | Nneoma pls dnt kill me wit laff
real pinapple | 6/8/2012 9:42:28 AM | Hahahahhahahahahahahahah i don laff tire see madness here, abeg make we talk true this skinny jean wey dis babe wear too tight her, she suppose wear skinny jean wey no de too tight. Her shape is very ok for a mother of 4 i no no how una want make person look again, she is very very ok shape wise abeg, make una come abroad come see ladies wey get only one child as dem get extra lugage for belle, the babe try jare abi person go starve herself to death cos say she be celebrity
Adamu Garba | 6/8/2012 10:13:35 AM | Abeg make OmoT no fall for London Streets O!
Hahahahahahahahahahaha!! Hehehehehehehehehehe!!
Hehehehehehehehehehehe!! Hahahahahahahahahaha!!
Marimarswth@t | 6/8/2012 10:09:57 AM | Nneoma buhahahahahahahahahahaha am actually fainting oooo. Nneoma bia nyem more biko, Genny my princes rocks no comparism ooo atall
Nneoma | 6/8/2012 10:57:07 AM | Chei nwanne, u no see dis kain laps we dey fold like clothes. kai! my Genny is rivaless abeg. Let her try harder ....hohohohoho! LOLZZZZZZ!
Nky | 6/8/2012 9:37:09 AM | Anna hahahahaha one person don finish u nd ur omot o! ehyaaa
Nneoma | 6/8/2012 10:15:46 AM | Aha ooo! make me self follow u laff o! hehehehe....kwakwakwakwa....hohohoho, omotorobo, i gbadun dis ur funny image o!
Nky | 6/8/2012 11:18:09 AM | Nne abegi take it easy on dem oo
Adamu Garba | 6/8/2012 12:19:44 PM | How she take Storm London? With What?
Wey the Storm na? NO CROWD!! NO Stop Traffic!!
Well . . . . maybe with under-sized Clothing yeah
Hahahahahahahahahaha!! Hehehehehehehehehehehe!!
Hehehehehehehehehehe!! Hahahahahahahahahahaha!!
ANNA | 6/8/2012 12:22:58 PM | Adamu are u mad? it's a press conference.Do u think london is like ur village in sokoto or kano where all dose kunu and puff puff seller go dey rush dose alhajis.It's now i knw say u be real aboki.A press conferece of only 2-3 london journalists with heir camera men kai adamu pls go back to usig slate in school.Oh u were expecting PR abi na crowd frm 9ja like our fellow wannabe halleberry sorry o dis na superstar.
Who i am | 6/8/2012 9:42:23 AM | Is she boiling? this is soooooooo sweet, moderate, balanced, steady, beauuuuuuuutiful!!!! whaoh
hapiiiiiiii | 6/8/2012 10:31:45 AM | truly,omot's shape is nt natural...she uses body magic....she's pretty bt i dnt tink dose curves r real..something odd must be behind it....
Z£dd to€¥ | 6/8/2012 8:37:29 AM Abeg na only body dey shine d inner part don finish joor! Reply this thread
THE BOSS | 6/8/2012 8:37:31 AM Bwaahahahahahahah stylish my behind! Her makeup was nice (fresh & simple) but
she needs to fire then sue her stylish for allowing her to go out in public with pants that are too tight, tiny jacket and shoes that didn't fit well. Dang, the pants were sucking out the fat & skin on her frigging thighs & she could barely button the jacket....not a good look senora *SMH* Reply this thread
Omalicha Nwa | 6/8/2012 11:35:38 AM | She was wearing sm spanks, but it still didn't do d job. I can't even begin 2 imagine hw uncomfortable she felt in those jeans. My prayers is that she didn't wear them longer than 2hrs. Btw d weave is cheap n tacky, n better foundation shud b used. Nothg personal omotola!
Platinum | 6/8/2012 8:38:18 AM Where is the paparazzi's following her? As far as am concerned no western paparazzi took note of her entrance into London except those that invited her.These nollywood is not recognize anywhere beyond naija. Even one them that lives here in Sacramento is not recognize. She came thinking that peep will give hoot but we told her to f**k off. Half of busy don't watch drama except lousy and some teenagers.Even the name nollywood is not recognize by computer. Reply this thread
ANNA | 6/8/2012 8:44:47 AM | You'll die of hatred am telling u.Are u blind didnt u read where dey said she had press conference so i ask u wouldnt there be cameras there.She was on BENTV UK and u say dey dont give a hoot.Tickets to the movies are SOLDOUT,yet dey dont give a hoot hahahahahahahaha.Western papz or Nigerian paz as far as she didnt use blackberry to send them pictures to media houses thru her PR.She was fhuckn spotted!!! I ask U who knws u there in London.All dese sufferhead Nigerians living abi a suffering in hackney there feeling funky.Stop beefing and eat fish and pomo abeg
lolo | 6/8/2012 8:48:30 AM | mak u kuku call her name nah ..Georgina onuoha..how can u compare that one with omot?
TT | 6/8/2012 8:39:01 AM I love this woman because she is so humble and nice despite all the fame she has accumalated over the years unlike others that let it get to their heads may God continue to bless Omotola Reply this thread
ANNA | 6/8/2012 8:45:25 AM | Yes and her new title now is HUMBLE LEGEND.16years for industry nor be beans abeg
Nneoma | 6/8/2012 9:15:01 AM | Omotola is never a humble being. She's more dan arrogant & soo full of herslf, and will be d 1st to tell pple dat she had her wdding on air therefore she's above evryother human on earth, as if we care to no. Mtchewwww!!!
TT | 6/8/2012 9:29:47 AM | Long time how are you? :) anyways I want to know why you said she is arrogant if you meet her in person your view about her will change when I use to go to chrisland college which is the school her kids go to as of now I ask her 1 st daughter if I could meet her I was expecting that she would be out in the open but she parked her car far from where ppl would see her that is what I call humility also I spoke to her and she was so friendly I have never met someone as humble as her she even responded to me several times on twitter in short she followed me first before I followed her back she is a nice woman if only you could meet her :(
ANNA | 6/8/2012 9:55:36 AM | TT spots on.You have to knw genny fans will do anything to spoil d woman infact dose blind geny fans are now seeig clearly.Omotola makes sure she reads all her mentions on twitter so she could answer everyone.Omotola must reply all her followers even non-followers.Omotola followed a lot of people who never asked for a follow back.A guy dat worked with her on the set of this movie said omotola dashed him a BB fone cos he had cute blue eyes lol.People on twitter always imagine how she reads her mentions and replies.She replies all her DMs.The thing is when u come out on red carpet and ooze confidence haters call it arrogance.All genny fas are already coming to team omotola.Genny is a self centerd woman who only comes online when she wants to receive bday wishes and promote her website or any of her r*****h movie dat has been publicised,or whe her accnt is verified.She nevr comes online to interact,play and follow her fas back kai hehehehehehehe omotola was SPOTTED O
Adamu Garba | 6/8/2012 10:18:24 AM | Where u dey now? Come see Jeans vs Waka dey fight O!
Hahahahahahahahaha!! Hehehehehehehehehe!!
Hehehehehehehehehehe!! Hahahahahahahahaha!!
Nneoma | 6/8/2012 10:11:08 AM | She may be 9ce to u, but generally she is too proud and arrogant.
Crystal | 6/8/2012 11:44:27 AM | I understnd, u sound lyk u realy wanna knw abt her. In as much as I admire OmoT, she may nt b a snub, bt she's anytin bt humble *though her pride aint obvious, she's petty! How else can u explain her complaining abt a role cos som1 else wil play lead(u knw who), so much 4 professionality* all d same, she dey try o!
Debra | 6/8/2012 11:52:41 AM | Nne dis one na packaged fufu.hahahahahahaha
Precious | 6/8/2012 8:44:29 AM U????? are A????? role model. Ur hubby will be proud of you, Thumb's up Reply this thread
lola | 6/8/2012 10:10:04 AM Omotola is a mother of 4 and that being said, she looks beautiful. What I don't understand is why does she always look like she's wearing her daughter's clothes? They make her look unnecessarily fat while she's a gorgeousl full-figured woman.

Her hair is always a mess though she has the money to look decent. She has a beautiful full figure that would look regal in African attire. She doesn't look comfortable with clothes that are too tight and heels that are too high.

Which other actress will look that good after 4 kids?????

Reply this thread
NNENNA | 6/8/2012 10:13:50 AM NFC UNA FOR SAY SHE IS THE HIPIEST OF ALL, THAT WOMAN NEED TO LOSE WEIGHT ME I GET 3 KIDS AND I BE SIZE 6 AND THIS ONE BE SIZE 18 AND UNA THE HAIL AM OR ABI UNA THEY MOCK AM, MAKE I SEE ROAD JARE. NO ONE SABI THIS PEOPLE OUTSIDE NIGER SEF Reply this thread
ANNA | 6/8/2012 10:37:57 AM | Seat down there and be crying u have 3kids and ur a size 6,so ur a mother u dat dey sabi what are u doig with ur sie ad weight i ask.You are a size six who knws abt it.Size 18 she is spotted,she dey rake millions if size 18 go make me rak ein millions Gpd make i be size 18 o is d prayer u shld be praying,u dat ur size 6 what are u moddeeling for nothing mtcheew.There are lots of women with even 5 kids and are thinner and sexier dan omotola but sorry boo boo dey aint superstars so nobody knws abt it E.G ur likes.This is where u'll end ur size siz story u wont carry it and use it to make money
Matths. | 6/8/2012 10:19:36 AM Nice backside,flappy chest,& somewhat stoney face. Reply this thread
Agiri Adeola | 6/8/2012 10:20:57 AM Omotola's shape is ok for her age,cos how do u expect a mother of four to look like.she really try for her age. Reply this thread
Lalaland sq | 6/8/2012 10:30:58 AM NO come do ashowo,because ur toto dey always scratch u. Reply this thread
mimi | 6/8/2012 10:32:54 AM I am so happy haters are here.They confirm your success.Omotola continue to soar higher,u are d moon amongsts stars.A born superstar. Reply this thread
Lalaland sq | 6/8/2012 10:36:30 AM onana di acho di, omotola ringleader for women who marry still dey do ashowo.with ur tura husband. Reply this thread
wahala | 6/8/2012 10:41:39 AM i have 5 children and i am looking younger than omot.whats make her a queen?those mgbeke like her called her queen.with that her pash pash jean. Reply this thread
ANNA | 6/8/2012 10:47:05 AM | That is it u'll say ur story and boring tale here on NFC but nobody knws it dat is d difference btw u and omotola.Omotola is using her shape and patch patch jean to ake money while ur using ur own to make comment kai even person wey barren go say i have 10kids and thinner dan omotola just to beef.Pls stop using fake ID nd comeout biko
Honey | 6/8/2012 10:55:23 AM Everytin abt Omot is aba made. My Queen Genny rocks! Reply this thread
jane | 6/8/2012 11:02:42 AM Guys stop metion genny name with omotola because she is better than her 100 time, if is beauty genny is d 1st, if is shape genny is d best, so stop it, u f*cking goat... Reply this thread
Loveth | 6/8/2012 11:10:09 AM Nneoma has got to be the most pathetic person on this site.Nneoma you should be ashamed of yourself,just look at how you're roaming about commenting just to bring omotola down.I pity your existence.Get a life before it's too late becos you sound so pained and angry.You are trying too hard to bring this woman down.Please respect yourself and womanhood for once because you suck big time.Omotola is the best and no amount of negativity will change that fact. Get that into ur thick and roomless skull, you are unbearable, I pity your husband, he must be in hell. What a sour looser you are. Pls grow up and give yourself some sense of pride. You must have a very bad upbringing, gush you are simply irritating. Reply this thread
Chi ton | 6/8/2012 11:11:10 AM Abeg nfc post more of it Lwkmd. Hahahahahahahahahahahahahahahahahahahahhehehehehehe. Reply this thread
Bibi | 6/8/2012 11:23:51 AM Nneoma is just a perfect example of how a pure looser behaves.I am shaking my head in shame for you.I actually thaught you were better but i guessed wrong.Your comments has filled this post our of sheer jealousy,If i were you i'll cover my face in shame because you can never raech half a inch of what omotola has garnered for herself.It's really pathetic and someone like you wants success in life,i doubt it. Reply this thread
Anon | 6/8/2012 11:34:19 AM Nneoma if i were you i'll give up.You try to hard,i dont know if you're jealous of omot or you're trying to get attention on this site,wanting to become famous like lala,lolo n anna because no sane human being would talk the way you just did.I will give up if i were you becasue not even the disease or poison that comes out of your mouth can shake omotola.She is a born star and you should be happy you're able to see a picture of her.I usually don't comment but looks like you've changed,you try too hard nowadays.You should take a break and re-think your life because it looks like lala n anna have influenced and you want to be famous o this site.You are even worse than them. Reply this thread
yvonne | 6/8/2012 12:05:20 PM weda na tura husband o na sukusa bango husband o, @ least she is happiy married, can the same be said of u nneoma? hell no, get a life and stop dis dirty jealousy for it is the rut of all evil. Reply this thread
nicolate | 6/8/2012 12:09:14 PM nneoma is a jeolous chap, she wish she were in omosexy's shoes but un4tunately she can never even wen given 1000yrs, she is born to succeed and a star for dat mater, she is indeed a fulfilled woman. Reply this thread
Johnson | 6/8/2012 12:28:36 PM Mrs Omosexy is a superstar, in 2010 wen she came to Liberia it was a bomb, she is indeed big, Nigerias u nid to be proud of such a person, she wld have done even more if she was single, my dear, we ur funs in Liberia are so proud of u and deeply rooted behind u, i luv u to the marrow Mrs Omosexy. Reply this thread
mimi | 6/8/2012 12:37:11 PM | Thank you very much.I always tell people if this woman was single.I dont think any nollywood actress would see her back,for a married woman to go this far i say KUDOS to her.
sm1 | 6/8/2012 12:33:56 PM although good combination but it would ´ve been better if it was her seize. i don´t think she is feeling comfotable with dat. Reply this thread
nike | 6/8/2012 12:39:05 PM gud question, asked those s****d and jealous chap once again, omot is really beautiful, even after 4 lovely kids she is still sexy, stylist and hot, others have just an issue but see how dry they have become deceiving themselves that they are beautiful.
OmoT u are the best, u rock babe. Reply this thread
miki | 6/8/2012 12:42:02 PM see how beautiful she is in the jeans, u are stunningly beautiful, i no 4 sure u will neva drain the liquid ut of ur body to be like a living skeleton as others have, all de best my dear we are solidly behind u. Reply this thread
kau | 6/8/2012 12:42:27 PM She looks like an ordinary woman who put herself together. Nothing extraordinary Reply this thread
MADAM | 6/8/2012 1:05:58 PM So cute abi ? seeing Omotola in this pic is just like seeing myself, because this is how i like to kit-up on a good summer day, with my hair worn to the back always and people say it is my signature.
This is where i connect with Omosexy, same dress sense kind off. Reply this thread
lucy | 6/8/2012 1:18:50 PM Anna na 4 u oooo dis one na jealousy abi na watin infact na jealousy u fit born 4 children den still maintain ur figure? u no Go pour throw way,even though u spoil her she still better pass u 1,000,000 times. aba watin abeg, d jealousy 2much is very obvious u wish to be like her abegggggg gggggggi Go dance windek N azonto 4 udu bridge Reply this thread
Tagged : No tags for this article

Headlines Newsview all

Tintswalo Ngobeni, 22, Flees After King Mswati III Of Swaziland Tries To Make Her His 14th Virgin Bride

 A young woman is seeking  asylum in Britain after she spurned the advances of the polyamorous King Mswati III of  Swaziland and refused to join ... Full story

Dead Man Wakes Up During His Own Funeral In Zimbabwe

A dead man recently woke up during his own funeral in Zimbabwe. Brighton Dama Zanthe had been feeling extremely unwell when he reportedly died at his ... Full story

More Than 20 Teenagers Dead From Circumcision Ritual In South Africa

Police in South Africa has confirmed on Thursday that over 20 boys have died over the past week during circumcision rituals blaming botched circumcisions as ... Full story

40-year old Gokwe woman gives birth to her 15th child, promises more

A 40-year old Gokwe woman recently gave birth to her 15th child, and said she would continue giving birth until she outdoes the senior wife ... Full story

UN Condemns Deadly Hospital Bombing In Benghazi

The United Nations Assistance Mission in Libya (UNSMIL) strongly condemned the bombing that took place today near a hospital in the city of Benghazi and ...

Ghanaian Musician Exposes Her Body Again At Industry Night Awards - Video

Sweet singer Raquel is in the news again for showing too much flesh than usual and she had every single eye concentrating on her all ... Full story

Blogger Ahmed Douma Accused of Insulting President to Face Verdict in June

An Egyptian court set a June 3 date to issue a verdict on the case of prominent blogger and activist Ahmed Douma, who has been ...

Latest Blog

Robert Mugabe to summon army generals over inflammatory political statements

PRESIDENT Robert Mugabe has tacitly agreed to summon service chiefs over their recent inflammatory political statements in which they threw afresh their weight behind Zanu-PF, as pressure mounts on him to rein in military commanders ahead of watershed elections later this year. Mugabe is under pressure from Prime Minister Morgan Tsvangirai, a victim of vicious military verbal attacks, and Sadc leaders...

0 comments

Catholic Priest 'caught' on camera performing oral s*x on another man

A Spanish priest has been removed from his job after apparently being busted on camera performing oral s*x on another man. Father Francisco Javier Ruiz was dismissed from his position in the Churra section of the city of Murcia by Bishop of Cartagena Jose Manuel Lorca Planes on Wednesday. It came after footage emerged purportedly showing him in an erotic embrace with...

0 comments

Chrispen Sibanda, 23 year old man fatally stabs drinking mate

A 23-year-old Kezi man has been dragged to court for allegations of fatally stabbing a drinking mate with a broken empty beer bottle. Chrispen Sibanda was arraigned before Bulawayo magistrate Witness Mtetwa on charges of murdering 22-year Lungani Nyathi at Venue Cocktail Bar on September 30 last year. The court heard that at around 3pm on the fateful day, Sibanda was drinking...

0 comments

Desmond 'The little Bishop' Tutu asked to go goat-skinning

IN the village, in the land of milk, honey and dust or Guruve, the elderly with cotton tuft hair are normally not sent skinning goats when villagers preside over matters of importance. When an elder is sent-goat skinning, it means he has outlived his usefulness and lost his moral compass, for, in the village cotton tuft hair normally comes with knowledge...

0 comments

Prophet Makandiwa converts 18,000 sinners in a week

United Family International Church founder and leader Prophet Emmanuel Makandiwa claims to have converted 18,000 sinners in just a week. Prophet Makandiwa is said to be determined to reach lost souls following his recent statement that he is now after pegans as he holds crusades in stadiums countrywide. His spokesperson, Pastor Prime Kufakunesu said, ahead of their crusade in Chiredzi, 18,000 souls...

0 comments

Bulawayo woman's privates disappears after sleeping with married man

A 29-year-old Bulawayo woman from Matshobana suburb got the shock of her life when she woke up in the morning and realised that her private parts were missing, it is alleged.Chipo Sibanda reportedly learnt the hard way in the early hours of 29 April when she visited the toilet but could not urinate upon discovering that her vagina had mysteriously...

0 comments

Zim woman brutally killed by South African boyfriend for rituals

A 34-year-old Zimbabwean woman was brutally killed for suspected ritual purposes allegedly by her South African boyfriend at a village outside Makhado in Limpopo Province.The woman identified as Rumbidzai Manyere reportedly disappeared from  home on 16 March.Her mutilated body was later discovered dumped in a bush with a missing arm, private parts while both eyes had been removed.South African police...

0 comments

President Goodluck Jonathan: Whoever, Wherever You Are, We'll Get You

President Goodluck Jonathan, last night, declared a state of emergency in Borno, Yobe and Adamawa states with an order to the military high command to use extra-ordinary measures to quell the insurgency that has bedeviled the states. Dr Jonathan in a nationwide address said the decision to impose the state of emergency followed the failure of other options, including dialogue that...

0 comments

Dad jailed for raping his daughter as son watched

A 36-year-old man who raped his 14-year-old daughter while his son watched and whose step mother later told the child "don't worry it happens in life" has been jailed. The man, whom we cannot name to protect the identity of the child, infected her with a sexually transmitted infection. He will spend the next 20 years in jail. The New Marlborough man...

0 comments

Zanu-PF chairman's son on the run for stocktheft

The son of former Zanu-PF provincial chairman and ex-secretary general of the Zimbabwe National Liberation War Veterans Association, the late Alex Mudavanhu, is reportedly on the run after he skipped trial on charges of stocktheft. Assah Mudavanhu on Monday absconded court where he was supposed to answer to charges of stealing 16 cattle which he allegedly hid on a farm that...

0 comments

Africa: Mastectomy Disclosure by Angelina Jolie May Help Reduce Stigma in Africa

Africa: Mastectomy Disclosure by Angelina Jolie May Help Reduce Stigma in Africa

Photo: Edward Parsons/IRIN Academy award film actress Angelina Jolie,...

0 comments

Azim Aghajani, Iranian man and Nigerian counterpart Ali Jega get 17 years imprisonment for Arms Import

A Federal High Court in Lagos yesterday sentenced Iranian man Azim Aghajani and his Nigerian counterpart Ali Jega to 17 years imprisonment each for unlawful importation of firearms into Nigeria. The accused were convicted in a five-count charge of importation of 13 by 20 feet container loaded with firearms and explosives, and concealing the content of same. Justice Okechukwu Okeke, in his...

0 comments

Boko Haram Attacks Hit School Attendance In Nigeria

Kano, Nigeria — Around 15,000 children in Borno State, northeastern Nigeria, have stopped attending classes since February 2013, according to a Borno State Ministry of Education, who preferred anonymity, as Boko Haram extremists continue a wave of attacks on state schools. Most of the children are primary school students, according to the official. Thus far Boko Haram (BH) has burned or...

0 comments

British businesswoman jailed for having intercourse at the back of a taxi

A 30-year-old British businesswoman and an Irish man have been sent to two months in prison after they were arrested for having sex in the back of a taxi in Dubai last year. Rebecca Blake and Conor McRedmond, a 28-year-old welder, lost a year long fight against allegations. McRedmond, a resident of Dubai from years said: "I am disappointed after coming this...

0 comments

Oppah Muchinguri falls in love

Oppah Muchinguri falls in love

by Staff reporter 2013 May 14 12:34:48 | 2341 Views ZANU-PF Women's League boss Oppah Muchinguri has reportedly fallen in love with a young Mbare-based clergyman. Sources close to the former Cabinet minister said she is now happily married to the man of cloth who has also been a resident of the United States. The marriage is, according to insiders, a fulfilment...

0 comments

Nkayi man killed at drinking party

A BEER-DRINKING party ended in tragedy after a 24-year-old Nkayi man was fatally assaulted by his drinking mates. Matabeleland North provincial police spokesperson Inspector Siphiwe Makonese confirmed the incident which occurred on Friday at around 10pm at Zenka village under Chief Tshugulu in Nkayi. "On the 10th, the now deceased, identified as Fanyana Ndlovu (24) of Ronny Ndlovu's homestead at Zenka, was...

0 comments

ShowBiz

Actress Afrocandy To Cast Uche Ogbodo, Cossy Orjiakor, Anita Joseph In An immoral Movie
Actress Afrocandy To Cast Uche Ogbodo, Cossy Orjiakor, Anita Joseph In An immoral Movie

Actress Afrocandy To Cast Uche Ogbodo, Cossy Orjiakor, Anita Joseph In An immoral Movie

Controversial actress, Judith Afrocandy has announced through her Twitter timeline that before Uche Obodo made the nasty comment that she could act unclad irrespective of ... Full story

Sport news

Orlando Pirates defender Siyabonga Sangweni switches mind to next season
Orlando Pirates defender Siyabonga Sangweni switches mind to next season

Orlando Pirates defender Siyabonga Sangweni switches mind to next season

Orlando Pirates defender Siyabonga Sangweni has switched his focus to next season as he continues to battle with a knee injury that forced a premature ... Full story

World

Walmart Photo Center refuses to print photo of mother breastfeeding her baby because it 'violates store's nudity policy'
Walmart Photo Center refuses to print photo of mother breastfeeding her baby because it 'violates store's nudity policy'

Walmart Photo Center refuses to print photo of mother breastfeeding her baby because it 'violates store's nudity policy'

Walmart has come under fire for refusing to print a photo of mother breastfeeding her baby. As a gift for her first mother's day, Kayla Andre's ... Full story

Today's Latest News

Comment on: PHOTOS: Omotola Storms London Looking Hot, Sexy, Stylish

Rate this article

0

WATCH AFRICAN MOVIES

Rain

Features: Nadia Buari, Adjetey 'Pusher' Anang, Juliet Ibrahim, David Dontoh, Nana Akua Addo, J.O.T. Agyemang, Ekow Smith Asante, Frank Artus, Alexis Ntsiakoh  Every major incident in
Rain

Saturday Child

Features: Mercy Johnson
Saturday Child

War Against Tradition

Starring Olu Jacobs, Emeka Ike, Nonso Diobi, Queen Nwokoye, Joy Ellen No one from the royal family can date or marry an outcast from the village.
War Against Tradition

Baby Face

Features: Kofi Adu, Mercy Asiedu, Joseph Osei, George Berthou, Gotfred Opoku Afriyie, like every mother will do whatever it takes to secure her son's future, although
Baby Face

Riches

Sequel to Shattered Mirror. Features: Majid Michel, Nkem Owoh, Ngozi Ezeonu
Riches

Shattered Mirror

Features: Majid Michel, Nkem Owoh, Ngozi Ezeonu
Shattered Mirror

Frema 2 - Part 2

Features: Kwadwo Nkansah, Emelia Brobbey, Bill Asamoah
Frema 2 - Part 2

Frema 2

Features: Kwadwo Nkansah, Emelia Brobbey, Bill Asamoah
Frema 2

Frema - Part 2

Features: Kwadwo Nkansah, Emelia Brobbey, Bill Asamoah
Frema - Part 2

Frema

Features: Kwadwo Nkansah, Emelia Brobbey, Bill Asamoah
Frema

Chichinia - Part 3

  Watch the Ethiopian Movie "Chichinia"
Chichinia - Part 3

Chichinia - Part 2

Watch the Ethiopian Movie "Chichinia"
Chichinia - Part 2

Chichinia

Watch the Ethiopian Movie "Chichinia"
Chichinia

31st Night 3 - Part 2

Features: Emelia Brobbey, Mavis Donkor, Mabel Amitoh
31st Night 3 - Part 2

31st Night 3

Features: Emelia Brobbey, Mavis Donkor, Mabel Amitoh
31st Night 3

31st Night 2 - Part 2

Features: Emelia Brobbey, Mavis Donkor, Mabel Amitoh
31st Night 2 - Part 2

31st Night 2

Features: Emelia Brobbey, Mavis Donkor, Mabel Amitoh
31st Night 2

31st Night - Part 2

Features: Emelia Brobbey, Mavis Donkor, Mabel Amitoh
31st Night - Part 2

31st Night

Features: Bill Asamoah, Kwadwo Nkansah,Emelia Brobbey, Mavis Donkor, Mabel Amitoh
31st Night

Semayawi Ferese - Part 3

Watch the Ethiopian movie "Semayawi Ferese"
Semayawi Ferese - Part 3

Tagged as:

No tags for this article

Breaking News

Congo-Kinshasa: Malaria Overstretching Healthcare in DRC

Kampala — Gaps in the healthcare system in the Democratic Republic of Congo (DRC) are hampering the fight against malaria, a leading killer of children, ...

Liberia: The Changing Face of Land Disputes

Monrovia — The Liberia Land Commission, which was set up in 2009 to help settle land disputes between returning refugees and their neighbours, is making ...

US tornadoes: Yet more heartbreak for Oklahoma as another massive tornado touches down in highly populated suburb

Two entire schools flattened in Moore, Oklahoma after monster tornado touched down just after 3pm local timeUp to two dozen children are trapped under debris ...

WATCH: The horrific videos that show the devastating tornado as it tears through Oklahoma

Medical Examiner reports that so far 51 people are confirmed deadUp to 24 elementary school students are trapped in debris at a schoolMost devastated area ...

Tanzania: The Emergence of Domestic Militancy

Domestic militants in Tanzania currently lack the capability to inflict major damage, but the risk of attacks is likely to increase in coming months. On 5 ...

Oklahoma tornado: Harrowing tales emerge from devastating twister

As many as 51 people, including 20 children, confirmed dead, including seven at Plaza Towers Elementary SchoolTeacher hailed a hero for saving six children in ...

Africa: South Africa, Kenya Look to Film Partnerships

South Africa and Kenya signed a memorandum of understanding on the sidelines of the Cannes Film Festival on Sunday that will enable filmmakers from the ...

Kenya: Odinga - I Do Not Want Uhuru Job

CORD leader Raila Odinga has dismissed reports that he is hoping for a state job in Uhuru Kenyatta's government. The former Prime Minister told a church ...

Rwanda: Revenue Agency Busts City Tax Mafia

A case that would have been a major cause for celebration by RRA after busting a huge city tax fraud racket has taken a nasty ...

Today's Oklahoma City twister bigger than one that left 44 people dead 14 years ago

By James Nye PUBLISHED: 21:39 GMT, 20 May 2013 | UPDATED: 02:36 GMT, 21 May 2013 The catastrophic storm that tore through the suburbs of Oklahoma City on Monday afternoon ...